1 “Babilon, kom down from yor throne
2 Karry grindin stone kon bigin grind korn!
3 Pipol go si yor nakednes
4 Awa Savior – di Oga God wey dey lead heaven sojas,
5 “Babilon, sidan for darkness and make yu kwayet,
6 I bin dey vex for my pipol
7 Yu sey, ‘I go bi kween forever.’
8 Naw, make yu listin,
9 But dis tins go happen to yu at wons;
10 Yu trust yor wikedness kon sey,
11 So, wahala go kom meet yu
12 Naw, make yu dey use yor majik well-well;
13 Even all di many advise wey dem advise yu
14 Si! Dem bi like grass
15 All yor friends wey use dey do business with