Isaías 46

PCM

1 “Bel and Nebo town don fall.

2 Di juju wey stand before don fall;

3 So Jakob shidren-shidren, make una listin;

4 Even wen una don old kon get white hair,

5 God sey,

6 Pipol dey pour gold from dia bag

7 Dem go karry am for dia shoulder dey waka

8 Una wey dey tok against God,

9 Make una remember wetin happen before-before!

10 I know di end from di biginnin

11 I koll one eagle kom from east;

12 So, una wey sturbon and nor dey do di rite tin,

13 I dey kom judge

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado