Isaías 45

PCM

1 Dis na wetin God tell Cyrus wey E choose,

2 “I go-go for yor front kon make hills and mountins smooth.

3 I go give yu betta tins

4 I koll yu bikos of Jakob shidren-shidren

5 Na mi bi God, no oda god dey wey bi like mi.

6 I do dis tins make evribody for di world,

7 Na mi kreate both lite and darkness;

8 I go send viktory kom from di sky like rain,

9 E nor go betta for di pesin wey dey argue with di Pesin wey kreate am!

10 E nor go betta for pikin

11 Di Oga wey bi Israel pipol God wey dey holy;

12 Na mi bi di Pesin wey kreate di eart

13 I go make Cyrus take akshon,

14 God tell Israel pipol sey,

15 True-true, na Yu bi Israel God and Savior

16 Pipol wey dey make juju,

17 But God go save Israel

18 God wey kreate di heavens and di eart sey,

19 I nor dey tok for sekret

20 God sey,

21 So make una kom tok una kase;

22 Make evribody for di world turn

23 Wetin I promise una,

24 Dem go sey, ‘Yes! Na only God get pawa to save pipol

25 Dem go bless and praiz Israel pipol,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado