Isaías 44

PCM

1 God sey,

2 Dis na wetin God tok,

3 I go give una wota for dry land

4 Dem go grow like grass for di field,

5 Den, one among dem go sey,

6 God wey dey rule and protet Israel pipol;

7 E get anybody wey bi like mi?

8 So my pipol, make una nor fear or shake!

9 “Pipol wey dey make juju nor mean anytin

10 Na only fool go make en own god

11 Si, shame go follow evribody wey dey woship dat god,

12 Blacksmit dey melt iron for fire.

13 Na so too, karpenter dey measure wood

14 E kut cedar tree,

15 den pesin go kut and take am

16 E use some of di wood

17 Den e use di wood wey remain take make juju kon bow woship and pray gi-am sey, ‘Na yu bi my god, so make yu kom save mi!’

18 Dis pipol nor get sense and dem nor know wetin dem dey do, bikos dem don klose dia eyes and mind against di trut.

19 Dem nor tink or rizin sef sey, ‘I dey burn some of di wood take bake bread and roast meat chop. Yet, I dey use dis same wood make juju and woship am?’

20 E just bi like sey dem dey chop ashes. Di foolish tins wey dem dey tink don deceive dem and dem nor fit help demsef again or tell demsef sey, ‘Nor bi lie-lie God wi dey serve so?’ ”

21 God sey,

22 I don remove una sins komot like sey na tick kloud.

23 Heavens, make una shaut dey happy!

24 Dis na wetin God wey save una,

25 Na mi dey fool pipol wey dey si vishon

26 But wen my savant tok wetin go happen;

27 Na mi kommand di sea

28 Na mi tell Cyrus sey,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado