1 Naw, God wey kreate una sey,
2 Wen una dey pass thru deep wota,
3 Bikos na Mi bi di Oga wey bi una God.
4 I go give out many nashons,
5 Make una nor fear,
6 I go tell di nort make dem let dem go
7 Dem bi my own pipol and I kreate dem,
8 God sey,
9 Make all di nashons gada togeda
10 Israel pipol, na una bi my witness.
11 Yes! Na only mi bi God;
12 I first tok wetin go happen and den,
13 Even before I kreate di day,
14 Israel God wey dey holy, wey save una sey,
15 Na mi bi una God wey dey holy.
16 God wey make road pass di sea and where wota dey,
17 Di One wey lead strong sojas go distroy Babilon,
18 But God sey,
19 But naw, I go do new tin;
20 Even bad animals go honor mi;
21 Na mi form dis pipol for mysef
22 God sey,
23 Una nor offa sheep for mi as ofrin;
24 Una neva buy any incense for mi
25 But na mi wey bi God still dey forgive una sins
26 Make una remind mi of di good wey una do;
27 Una grand-grand papa dem wey dey before,
28 So I bring wahala kom Israel;