Isaías 42

PCM

1 God sey, “Na my savant wey I give pawa bi dis;

2 E nor go shaut or make nois

3 E nor go break di wood wey bend

4 E nor go luz hope or start to fear.

5 God wey kreate heaven kon stresh am out,

6 Na mi wey bi God choose yu to show as I good rish.

7 Yu go open blind pipol eyes,

8 Na mi bi God and na my name bi dat;

9 “True-true, di tins wey I bin tok,

10 Make una sing new song to God!

11 Make all di desert and en towns praiz God;

12 Make di pipol wey dey stay far,

13 God dey go fight war like strong soja;

14 God sey,

15 I go distroy di hills and mountins

16 I go lead doz wey nor dey si,

17 But for all of una wey trust juju,

18 God sey,

19 E get anybody wey blind pass my savant

20 Israel pipol, una don si many tins,

21 God wont make dem know how E dey judge thru en raitiousness

22 But naw, dem don tif all en pipol tins;

23 Naw, who among una go gri listin to dis tin?

24 Who sell Israel give di tif dem?

25 So E make us si how E dey vex

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado