Isaías 49

PCM

1 Una wey dey stay for far-far land,

2 E make my words sharp like swod

3 E tell mi sey, “Israel, yu bi my savant

4 So I ansa, “I don work well-well,

5 And naw, Oga God sey,

6 God tell mi, “My savant, I get big work for yu;

7 God wey bi di Holy One and di Pesin wey save Israel;

8 God tell en pipol sey,

9 I go tell doz wey dey prison sey,

10 Food and wota nor go hongry dem again.

11 I go turn all my mountins to betta road

12 Si, my pipol go kom from far;

13 So heavens make una shaut for joy!

14 But Jerusalem pipol sey,

15 Den God ansa,

16 Si, I don rite una names for my hand,

17 Make una shidren hurry kom.

18 Make una look round

19 Una kountry skata and evribody bin run komot der,

20 Di shidren wey dem born wen una dey sofa,

21 Den una go tell unasef sey,

22 Awa Oga God tell en pipol sey,

23 Kings go bi like una papa

24 So na who go fit seize wetin soja karry

25 But dis na wetin God tok:

26 I go make pipol wey dey opress una,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado