Isaías 32

PCM

1 Di time dey kom wen one king go rule well

2 Dem go bi like house wey pesin hide put

3 Dia eyes nor go dey blind

4 Dem nor go wiked again and dem go dey do tins

5 Nobody go sey foolish pipol get sense and doz wey dey deceive odas,

6 Foolish pipol dey tok anyhow

7 Na so-so wiked tins pipol wey dey deceive odas dey tink

8 But good pesin dey plan to do good tins

9 Wimen wey dey enjoy life,

10 “Una fit dey okay naw,

11 Una dey enjoy life since and nor kare about anytin,

12 Make una kry, bikos dem don distroy

13 Make una kry well-well,

14 Bikos dem don run leave dia strong town.

15 Na so dis tins go bi until God go from heaven

16 Dat time, dem go dey judge and trit evribody well

17 and bikos evribody dey do wetin dey rite,

18 God pipol nor go worry again;

19 But even if dem distroy di forest

20 di pipol go still dey happy,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado