Isaías 29

PCM

1 Jerusalem, David town,

2 But mi God go bring wahala kom di town;

3 I go bi una enemy and I go attack,

4 Jerusalem go fall and as dem dey groun dem go kry for help,

5 Jerusalem, all di strenjas wey attack yu

6 Den God wey dey lead heaven sojas

7 E go bi like dream; like vishon for nite.

8 E go bi like man wey dey hongry,

9 Make una kontinue to dey fool unasef!

10 God don make una dey do like sey una don drink,

11 To una, evritin wey di profet tok, bi like word wey dem rite for book kon klose am. Wen dem gi-am to pesin wey sabi read kon sey, “Read am,” e go ansa, “I nor fit, bikos dem klose am.”

12 Or if una gi-am to pesin wey nor sabi read make e read am, e nor go fit, bikos e nor sabi read.

13 God sey, “Dis pipol sey dem dey obey mi,

14 So I go still do tins wey go dey sopraiz dem:

15 Pipol wey dey try to hide dia plans from God,

16 Dem dey turn evritin up-side-down.

17 So e nor go tey again before Lebanon forest go turn betta groun

18 Wen dat day rish,

19 Poor pipol and doz wey honbol diasef

20 Bikos pipol wey dey opress odas go vanish

21 God go distroy doz wey dey lie against dia neighbours;

22 So Oga God wey diliver Abraham,

23 Wen una go si di shidren wey I go give una,

24 Doz wey dey foolish go undastand well

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado