Isaías 28

PCM

1 Efraim pipol, una own don finish!

2 Si! God dey send one strong pesin

3 Di leaders wey drink dey katch,

4 Di proud leaders glory wey don dey fade,

5 For dat time, God wey get pawa go bi betta crown

6 E go give wisdom to doz wey dey judge,

7 Even di profets and di priests dey stagga

8 Dem don kover dia tabol with vomit

9 Dem dey sey, “Who God dey try to tish sef?

10 Bikos E dey won tish us word for word,

11 So if una nor won listin,

12 Before-before, God tell dem,

13 So God word nor make sense at-all to dem

14 So, all di sturbon and wiked rulers for Jerusalem,

15 Bikos una dey boast sey una don follow deat

16 Naw, dis na wetin God tok,

17 Na justice dem go take measure di foundashon.

18 Di agriment wey una make with deat,

19 Wen God dey Judge una, E go karry una go.

20 Bikos di bed go too short to stresh body

21 Den God go raiz-up as E do for Mount Perazim and for Gibeon Valley,

22 So make una nor laf as I dey warn una,

23 Make una listin to wetin I dey tok;

24 E get farmer wey go just dey klear en land

25 Wons e just prepare di soil,

26 E know how to do en work,

27 E nor dey use heavy hoe take dig di seed kom out,

28 E must grind en flour if e won make bread.

29 All dis wisdom dey kom from God wey dey lead heaven sojas.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado