1 For dat day,
2 Wen di time rish,
3 “Na mi wey bi God go protet am,
4 I nor dey vex for di vineyard again.
5 But if my pipol enemies wont make I protet dem,
6 Time dey kom wen Jakob shidren-shidren go get rut
7 God don distroy Israel pipol,
8 No, but God vex for en pipol
9 So like dis, God go forgive Jakob shidren
10 Naw, dem don distroy all di strong towns.
11 Di pipol bi like trees branches wey don dry and skata for groun;
12 Di time dey kom wen God go shake di tree from Eufrates River go rish di rut for Egypt and just as farmer dey separate korn from dia kanda, na so too God go gada and separate en pipol one-by-one.
13 Wen dat day rish, dem go blow one loud trumpet, den Israel pipol wey dem katch go Egypt and Assyria go kom back kon woship Oga God for en holy mountin for Jerusalem.