1 For day time, pipol go sing dis song for Judah land:
2 Make una open di town gates,
3 Oga God, Yu dey guide and save pipol wey dey faithful,
4 Make wi always dey trust God
5 True-true, pipol wey dey karry body up,
6 Pipol wey dem dey opress before,
7 Raitious pipol dey live korrect and good life
8 My Oga God! Wi dey wait for Yu as Yu dey judge us.
9 I look for Yu for nite, my spirit dey find Yu for morning,
10 Even if Yu sorry for wiked pipol,
11 My God, even doh Yu don dey ready to ponish wiked pipol,
12 My God! Na Yu make us dey save
13 Oga God, difren-difren pipol don rule us,
14 Dis pipol don die and dem nor go kom back again.
15 Yu don make awa nashon big well-well
16 God, wen wi dey pass thru pain,
17 Just as woman wey get belle
18 Instead make wi born pikin,
19 God pipol wey don die,
20 My pipol! Make una dey go!
21 bikos God dey kom from where E dey stay for heaven