Isaías 23

PCM

1 Dis message na about Tyre pipol.

2 Make una kry! Una wey dey stay near river

3 go sell food wey dem harvest for Egypt

4 Sidon pipol, make shame katch una,

5 Even Egypt pipol go sopraiz well-well

6 So, Foenicia pipol wey dey stay near di sea,

7 Una sure sey dis na Tyre,

8 Who bring all dis wahala kom Tyre wey en pipol na prince

9 Na God wey dey lead heaven sojas do am.

10 Una wey dey Tarshish,

11 God stresh en hand go di sea kon konker kingdoms,

12 God sey, “Sidon town,

13 Make una si Kaldean town,

14 So, una wey dey drive big ship,

15 For dat time, dem go forget Tyre for seventy years, wey bi di normal years wey king suppose stay for dis world. Wen dat time don pass, pipol go know Tyre again and e go bi like di ashawo wey dey dis song:

16 “Make una take di harp kon go round di town,

17 Wen di seventy years don pass, God go make Tyre strong again. Di town go kon rish and go dey sell tins give all di oda kingdoms.

18 Di profit wey dem go make, dem go gi-am to God. Dem nor go keep di money or allow am many for one place, but dem go give di profit to pipol wey always dey stay God present and dis pipol go use am take buy enough food and fine-fine klot wey dem go wear.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado