Isaías 22

PCM

1 Dis message na about di Vishon Valley:

2 Di whole town dey make nois anyhow.

3 Una leaders run, but dem katch dem

4 So I kon sey, “Make nobody hold mi;

5 But awa Oga God wey dey lead heaven sojas get di day

6 Sojas ride horse from Elam land kom

7 Na shariot full Judah valley wey good well-well.

8 Nobody dey defend Judah town again;

9 Una si all di wall wey dem break for David Town.

10 Una kount di house for Jerusalem kon skata some house,

11 Una make somewhere inside di town where una

12 For dat time, Oga God wey dey lead heaven sojas

13 But instead, una bigin laf and dey do party.

14 But dis na wetin Oga God wey dey lead heaven sojas tell mi, “True-true, as long as dem dey alive, I nor go forgive dem dia sin.”

15 God wey get pawa wey dey lead heaven sojas, dis na wetin E tok,

16 ‘Who give yu di rite to stay here?

17 Yu dey feel sey yu dey important,

18 E go pick yu like ball kon trow yu

19 God go remove yu from yor pozishon.

20 God kon tell Shebna, “For dat time, I go koll my savant, Eliakim wey bi Hilkaya pikin

21 kon gi-am yor robe, di belt and all di pawa wey yu get. E go bi papa wey go dey protet Jerusalem and Judah pipol.

22 I go put David house key for en hand. Wen e open any door, nobody go fit lock am and wen e lock any door, nobody go fit open am.

23 I go nail am like peg for one strong place and e go bring honor and respet kom en papa family.

24 En whole family go dey popula bikos of am, dat is evribody wey rilate to am, go dey popula. Bikos of am, en family go balance like plate and pot wey dem hang for wall.

25 “For dat time, di peg wey bin dey der before, go fall for groun, den evritin wey hang on am, go skata.”

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado