Isaías 21

PCM

1 Dis message na about Babilon. Just as strong breeze dey blow kom from desert,

2 I si one bad vishon sey,

3 So bikos of all dis tins wey I hear,

4 My heart dey shake and I dey fear well-well.

5 Dem don arrange di party tabol;

6 Den God tell mi, “Make yu go put pipol make dem dey guide,

7 Dem must shine dia eye to si wen men wey dey ride horse dey kom two-by-two

8 Make di guide shaut, “Oga, I dey guide both for day and nite

9 Si, men wey dey ride horse dey kom.

10 So my pipol Israel, wey dem mash for groun like flower,

11 Dis message na about Edom pipol.

12 So I ansa, “Morning dey kom,

13 Dis message na about Arabia pipol.

14 Pipol wey wota dey hongry,

15 Bikos dem dey run from swod,

16 And dis na wetin God wey get pawa dey tok, “Just one year from naw, all di pawa wey Kedar pipol tink sey dem get, go end.

17 Kedar pipol wey dey fight with bow and arrow, na dem strong pass, but na only few of dem go remain. Mi wey bi Oga God for Israel don tok and na so e must mi.”

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado