1 Si, awa Oga God dey ready to skata di world
2 Evribody go sofa; priests and pipol;
3 Di world go skata finish and nor-tin go remain.
4 Di eart don dry,
5 Di pipol wey dey dis world,
6 So, God don curse di world.
7 Di new grape vine don dry and wine nor dey again.
8 and dem nor dey play dia drums,
9 Dem nor dey sing or drink wine again,
10 Di whole town don skata and pipol lock diasef inside dia house,
11 Dem dey shaut for dia street,
12 Di town don skata
13 Dis na wetin go happen for evriwhere for di world.
14 Di pipol wey go survive
15 and doz wey dey for east,
16 Pipol go dey sing for evriwhere for di world as dem
17 So make evribody listin to mi!
18 Anybody wey run from di wahala go fall for di pit
19 Di world don break to pieces;
20 Di world go stagga like drunkard man;
21 For dat time, God go ponish di wiked spirits
22 God go gada dem put for pit,
23 Di moon go dey dark and sun nor go shine again,