1 Dis na di message about Judah and Jerusalem wey God give Isaya wey bi Amos pikin.
2 Time dey kom wen di mountin where di temple dey,
3 and pipol go dey sey,
4 E go judge and setol kworel among nashons.
5 So, Jakob shidren-shidren,
6 My God, Yu don forget yor pipol wey bi Jakob shidren-shidren,
7 Na silva and gold full di land
8 Juju still full dia land too
9 Pipol dey bow dey woship dem,
10 Dem go hide inside rock and dig hole for groun
11 Di day dey kom wen God go honbol proud pipol
12 True-true, God wey dey lead di sojas for heaven
13 E go distroy all di tall cedar trees for Lebanon,
14 kon level di high mountins and hills,
15 with evry high towa and strong wall.
16 Yes! E go sink and distroy
17 For dat day, God go distroy
18 E go distroy all di juju
19 Wen God won kom shake dis eart with en pawa and glory,
20 Wen dat day go rish,
21 True-true, wen God go kom shake di world,
22 So make una stop to trust human being,