Isaías 16

PCM

1 So make yu send lamb as gift from Sela town wey dey di desert,

2 Moab wimen dey wait for Arnon River front;

3 Dem sey, “Make una help

4 Abeg! Make una allow us stay with una,

5 den one among David shidren-shidren go bi king

6 Judah pipol sey, “Wi don hear how Moab pipol dey karry body up.

7 So Moab pipol go kry

8 bikos dem don distroy di farm wey dey near Heshbon

9 So, I kry for Sibmah vine,

10 Nobody get joy or dey happy and inside di vineyard;

11 My heart dey kry for Moab

12 Moab pipol prayer nor go mean anytin,

13 Dis na di message wey God bin tok about Moab pipol.

14 But naw, God sey, “For di next three years, Moab pipol and dia propaty go vanish komot dis eart and na few pipol go survive among all di pipol and dem go dey weak well-well.”

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado