1 Dis message na about Moab.
2 Den Dibon pipol go klimb di hill go kry for dia shrine
3 Na sak evribody go wear dey waka;
4 Heshbon and Elealeh pipol go kry
5 My heart dey kry for Moab pipol,
6 Naw, Nimrim river don dry;
7 Bikos of dis, di pipol karry evritin wey dem don make
8 True-true, pipol dey hear as Moab pipol dey kry for evriwhere
9 Na blood full Demon river!