1 Oga God go pity en pipol, Israel.
2 Oda pipol go help Israel pipol kom back to dia land.
3 Wen God don free Israel pipol from dia pain, sofa and di hard work wey dem force dem to do,
4 dem go laf Babilon king kon sey,
5 God don break wiked pipol pawa
6 Dem vex skata and kill pipol for oda kountries
7 But naw, di whole eart dey rest;
8 Cypress trees and cedars for Lebanon dey happy bikos di king don fall,
9 Pipol wey don die, dey happy to welkom Babilon king.
10 All of dem dey sey,
11 Before-before, dem dey play music with harp to give yu respet,
12 Babilon king, yu wey bi di morning star wey dey shine;
13 Yu bin tell yorsef sey,
14 I go klimb go di place wey high pass for di kloud.
15 But God don bring yu down to di place wey deep pass
16 Dead body dem go look yu kon ask demsef,
17 Nor bi dis man distroy towns kon turn di world to desert?
18 And all di kings for di world
19 but yu nor get grave,
20 Dem nor go beri yu like oda kings,
21 Make dem bigin kill di king sons,
22 God wey get pawa sey,
23 I go turn Babilon to where birds and wild animals dey stay
24 God wey dey lead heaven sojas swear sey,
25 I go distroy Assyria pipol for my land.
26 Dis na wetin I plan for di whole eart;
27 True-true, God wey dey lead heaven sojas get plan
28 Na for di year wey King Ahaz die,
29 Filistia pipol, di kane wey dem take flog una don break,
30 Na God dey guide and save poor pipol.
31 Filistia towns!
32 How una go take ansa di messenjas wey dey