1 Una own don finish!
2 Una dey opress poor pipol
3 Naw, wetin una go do wen God won judge una?
4 Una nor go get anywhere to go dan to knee down with prisonas
5 God sey, “I dey use Assyria pipol
6 I send Assyria pipol go attack di nashons wey nor know mi kon karry,
7 But Assyria king get en own wiked plan for mind,
8 E even dey boast sey,
9 I don win Kalno, Karkemish, Hamat and Arpad towns.
10 Even kingdoms wey dia juju strong and fine pass Jerusalem and Samaria own,
11 So just as I don do to Samaria and all en juju,
12 But God sey, “Wen I finish wetin I dey do for Mount Zion and Jerusalem,
13 Assyria king sey, “Na mi win all dis nashons by mysef.
14 All di nashons bi like bird house for my hand
15 But God sey, “Axe go fit sey e big pass di man wey dey use am?
16 Bikos of dis, Oga God wey get pawa go ponish en pipol with sickness.
17 Den God, wey bi Israel lite, go bi like fire.
18 Just as pesin wey dey sick dey die dey go,
19 and na only some tree wey shidren go fit kount,
20 But time dey kom wen Israel pipol wey go survive
21 Some of dem go kom back!
22 But as Israel pipol plenty like san-san for wotaside,
23 Yes! Oga God wey get pawa go bring distroshon
24 Oga God wey get pawa tell en pipol for Zion,
25 E remain small for mi to ponish una finish,
26 Mi, God wey get pawa, go use my kane take flog dem,
27 Wen dat time rish, I go free una from Assyria pipol pawa
28 Enemies don katch Ai town!
29 den dem cross kon go sleep
30 Gallim pipol! Make una shaut well-well!
31 Madmenah and Gebim pipol dey run go hide,
32 Enemies dey Nob town today
33 But awa Oga God wey get pawa go kut
34 God go kut dem with axe,