Isaías 9

PCM

1 True-true, even wen God dey judge, E still promise to diliver us and wi nor go sofa again. Before-before, dem disgrace Zebulun and Naftali pipol, but naw, God don bring honor kom di place where di sea pass; di side afta Jordan River go rish where Galilee pipol dey.

2 Pipol wey dey waka for darkness don si lite.

3 Yu don make di pipol plenty

4 All dis joy na bikos Yu don remove dia heavy load

5 True-true, dem go burn di boot wey di sojas take fight

6 Bikos dem don born one pikin for us!

7 En royal pawa go kontinue to grow.

8 God don sey, “I go judge Israel pipol

9 Israel and Samaria pipol wey get pride

10 “Di bricks house don fall,

11 So God kon make dia enemies attack dem.

12 Siria pipol kom from di east side,

13 Even with all dis ponishment from God,

14 So, na one day God go take ponish Israel leaders and en pipol.

15 Na di old pipol and rulers, bi di head,

16 Di leaders don konfuse dis pipol

17 So God nor go let any of di yong men eskape;

18 Di pipol wikedness dey burn like fire

19 Bikos God wey get pawa dey vex,

20 Dem attack dia neighbour from rite, but dem still dey hongry.

21 Manasseh pipol dey fight Efraim pipol,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado