Cânticos 8

PCM

1 I wish sey yu bi my broda,

2 My mama wey tish mi,

3 Yu go rub my head with yor left hand

4 Jerusalem wimen,

5 Who bi dis wey hold en love dey waka

6 Make only mi dey yor heart

7 Even strong wota nor fit kwensh love;

8 Wi get one small sista wey neva get breast and naw,

9 If e bi wall, wi go build towa with silva for am;

10 I bi wall before and my breast stand like towa where dem dey keep tins put,

11 Aldo Solomon hire en vineyard give farmers for Baal-Hamon

12 But na only mi get my vineyard

13 My love, make I bi di first to hear yor vois from di gardin,

14 My love, make yu kwik kom meet mi

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado