1 Fine woman! Make yu si as yor leg fine for inside sandal.
2 Yor pompu round like cup wey full with wine wey dem mix.
3 Yor two breast bi like gazelle
4 Yor neck fine just like ivory towa
5 Yor head fine like Mount Karmel.
6 So my love, make yu si as yu fine rish!
7 Yu slim like palm tree
8 I sey, “I go klimb di tree kon plok en fruit.
9 So make yor mout taste like di wine wey good pass,
10 I bilong to my love
11 My love, kom dis nite
12 Make wi wake-up for early morning go di vineyard,
13 Di mandrake fruit and di fruit wey fine pass,