1 Woman wey fine pass among oda wimen,
2 My love don go en gardin;
3 I bilong to my love and e bilong to mi.
4 My darlin, yu fine like Tirzah town.
5 Nor look mi with yor eyes,
6 Yor tit white like sheep wey dem just wosh klean;
7 Even with di lite klot wey yu take kover,
8 Even if I get sixty kweens,
9 na-im bi di only one wey I love
10 “So, who bi dis wey appear like morning lite;
11 I go di place where dem plant walnut tree
12 But before I know,
13 Make yu kom back. Abeg!