Cânticos 5

PCM

1 I don enter my gardin, my treasure and wife to bi!

2 I dey sleep, my heart dey dream;

3 But I ansa, “I don already pul my klot, make I wear am back again?

4 My love try to open di door from outside thru di hole

5 So, I stand won go open di door for my love,

6 I open di door for my love, but e don go!

7 Di guide dem for nite si mi as dem dey waka dey guide di town wall.

8 So Jerusalem wimen, make una promise mi sey:

9 Woman wey fine well-well,

10 My love fine well-well and e dey strong;

11 En hair bi like fine gold

12 En eye dey shine like dove wey dey near spring wota;

13 En jaw bi like gardin wey en spices dey scent and

14 En hand round like gold with beryl stone

15 En leg bi like pila wey dem design with marbol and gold;

16 En mout sweet well-well to kiss and evritin about am,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado