Amós 9

PCM

1 I si God stand near di altar kon sey: “Make yu nak di temple pilas for up, until di foundashon go shake.

2 Even if dem dig and hide for inside grave,

3 If dem hide on-top Mount Karmel,

4 If dia enemies karry dem go as slave,

5 Oga God wey get pawa, tosh di eart and e shake;

6 God build en house for di heavens

7 God sey,

8 Mi wey bi God wey get pawa

9 I go kommand make dem shake Israel pipol

10 Doz wey dey sin among my pipol,

11 God sey,

12 Den Israel pipol go take all wetin remain for Edom land

13 God sey,

14 I go bring my pipol kom back to dia land.

15 I go plant my pipol for di land wey I give dem

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado