1 Dis na wetin Oga God show bi: For di vishon, I si one basket wey fruit full.
2 God kon ask mi, “Amos, na wetin yu dey si?” I ansa, “Na basket wey fruit full.” Den God tell mi, “Di end don kom for my pipol, Israel. I nor go shange my mind again and I go ponish dem.
3 “For dat day, na kry and mourning nois
4 Make una listin, una wey dey opress
5 Una dey tell unasef sey, “Wen di new moon festival go end sef,
6 Wi go buy poor pipol with money
7 Naw, Oga God swear with en name sey:
8 So di eart go shake
9 For dat day, I go make di sun vanish for aftanoon
10 “I go turn una festival to burial
11 Di time dey kom wen I go send honga kom di land.
12 “Pipol go dey waka up-and-down
13 For dat day, even strong men and wimen
14 And doz wey swear with dat yuzles Samaria juju