Obadias 1

PCM

1 Dis na di vishon wey God give Obadaya about Edom pipol. God send en savant kom di nashons and dem hear di message wey God give dem sey:

2 God tell Edom pipol,

3 Una pride don deceive una,

4 But even if una fly like eagle or build una house among di stars,

5 “Wen tif kom rob yu for yor house for nite,

6 Dem go tif evritin wey dey for Edom land!

7 Doz wey dey help una go turn against una.

8 For dat time, one singol wise pesin

9 “Doz strong sojas from Teman go fear

10 “Bikos una use wikedness take kill una brodas for Israel,

11 Wen dia enemies dey attack dem,

12 Una nor for dey happy wen dem karry una brodas

13 Una nor for enter my pipol town

14 Una nor for stand for road

15 “God Judgement dey kom for all di nashons!

16 Just as una swallow my pipol for my holy mountin,

17 “But doz wey eskape,

18 Jakob shidren-shidren go bi fire;

19 Den my pipol wey dey Negev

20 Doz wey dem katch for Israel before,

21 Doz wey dem save, go-go Mount Zion for Jerusalem

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado