1 E go bad well-well for una wey dey enjoy life for Zion
2 Make una go si wetin happen to Kalneh land,
3 Una nor won gri sey wahala dey kom
4 E go bad well-well for una
5 Una dey sing difren songs and dey play harp,
6 Una dey drink wine from di basin
7 So, na una dem go first katch as slave.
8 Oga God wey get pawa don warn una well-well sey,
9 If na ten men remain for one family,
10 Wen dia rilashons;
11 True-true, make una si!
12 Horse fit run well on-top rock?
13 Una dey boast sey una seize Lo-Debar town and una sey,
14 Oga God wey get pawa sey,