Amós 5

PCM

1 Israel pipol, make una listin to dis sorrowful song wey I dey sing give una:

2 “Israel town wey ‘neva sin wons’

3 God wey get pawa sey,

4 God tell Israel,

5 Make una nor go Beersheba go woship.

6 So, make una go meet God

7 Israel pipol dey turn bitter judgement to bad one,

8 But e get one Pesin wey make di stars,

9 E distroy strong pipol

10 Una nor like anybody wey dey judge well

11 So, since una dey opress and tif from poor pipol,

12 Una sin and all di bad-bad tins wey una do,

13 So, to keep kwayet for dis kind evil time,

14 Make to do good dey sweet una,

15 Make una hate bad tins

16 So God wey get pawa sey,

17 Na so-so kry pipol go dey kry for evry vineyards.

18 E go bad well-well for una wey dey wait for God day!

19 E go bi like pesin wey run hide bikos of lion,

20 Instead make God day bring lite,

21 God sey,

22 Wen una bring korn and burnt ofrin kom give mi,

23 Make una stop to make nois sey una dey sing;

24 Instead, make korrect judgement dey rush like river,

25 Israel pipol, I nor ask una for sakrifice and ofrin

26 But naw, bikos una don woship Sikkut image,

27 follow body wen I take una as slaves

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado