1 Samaria wimen, una bi fat melu for Bashan!
2 Bikos God dey holy, E don promise sey,
3 Dem go drag una kom out from di small hole
4 God sey,
5 Bread wey dem make with yist,
6 God sey, “Na mi make hongry dey una town,
7 Na mi stop di rain to fall for una land three monts
8 So pipol dey stagga from one town go anoda town
9 “I send hot breeze kon dry all wetin una plant.
10 “I send diziz kom meet una
11 “I distroy some of una town,
12 Naw, Israel pipol, mi God go ponish una,
13 “Na mi God kreate di mountins and breeze.