Amós 3

PCM

1 Israel and Judah pipol wey God take komot from Egypt, make una listin to wetin E tok against una.

2 “Out of all di families for di eart, na only una I know and kare for and bikos of dis, I go ponish una for all una sins.”

3 Two pipol go fit waka togeda,

4 Lion dey shaut anyhow wen e nor katch animal?

5 Trap dey fit katch bird,

6 Pipol nor dey fear,

7 Before God wey get pawa do anytin,

8 So na who nor dey fear if lion dey shaut?

9 Go tell di pipol wey dey stay for Egypt and Ashdod palis sey, “Make una gada round di hills for Samaria! Make una si di wahala wey dey happen for di town and di bad-bad tins wey dem dey do.”

10 God sey,

11 So God sey, “Enemies go surround dia land,

12 Oga God sey, “Na only few pipol for Samaria

13 God wey get pawa sey, “Make yu listin

14 ‘For di day wen I go ponish Israel pipol for dia sin,

15 I go distroy all di house wey rish pipol build

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado