Amós 2

PCM

1 Dis na wetin Oga God tok,

2 So I go use fire take distroy Moab town

3 I go kill all dia rulers and leaders.”

4 God sey,

5 So I go distroy Judah

6 God sey, “Bikos Israel pipol don too sin,

7 Dem dey mash poor pipol head for san-san

8 For where dem for dey woship,

9 I distroy Amor pipol, bikos of my pipol;

10 Na mi still bring una kom out from Egypt;

11 I make some of una pikin profets

12 But una make di Nazirite drink wine

13 But naw, I go distroy una finish

14 Even doz wey dey run fast nor go fit eskape;

15 Men wey dey karry bow nor go fit defend demsef;

16 For dat day, even di sojas wey strong well-well

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado