1 Na one shepad from Tekoa wey en name bi Amos, tok dis word. Two years before di eart shake kon distroy tins, wen Uzzaya bi king for Judah and Jehoash pikin, Jeroboam dey rule Israel, God kon show Amos dis tins about Israel.
2 Amos sey,
3 God sey,
4 I go send fire kon burn di palis wey King Hazael build.
5 I go skata Damaskus town gate;
6 God sey,
7 So I go skata Gaza town with fire
8 I go kill all di rulers
9 God sey,
10 So, I go skata di town
11 God sey,
12 So, I go distroy Teman town
13 God sey,
14 So, I go skata Rabbah town
15 Dem go karry dia king and en ofisas