1 Israel sons na:
2 Dan, Josef, Benjamin, Naftali Gad and Asher.
3 Judah sons na:
4 Tamar wey bi Judah pikin wife, born Perez and Zera give Judah and all en sons kon bi five.
5 Perez sons na:
6 Zera sons na:
7 Karmi sons na:
8 Na Etan born Zabud.
9 Di sons wey dem born give Hezron na:
10 Na Ram bi
11 Nahshon born Salma and na Salma born Boaz.
12 Boaz na Oded papa and na Obed born Jesse.
13 Eliab na Jesse first pikin, why Abinadab na di sekond born, follow by Shimea,
14 before Netanel, Raddai,
15 Ozem and David.
16 Dia sistas na Zeruaya and Abigail. Zeruaya three sons na: Abishai, Joab and Asahel.
17 Abigail born Amasa wey en papa kom from Ishmael tribe.
18 Kaleb wey bi Hezron pikin marry Azuba wey dem still dey koll Jeriot. En sons na: Jesher, Shobab and Ardon.
19 Wen Azuba die, Kaleb kon marry Efrat and e born Hur for am.
20 Na Hur bi Uri papa and na Uri born Bezalel.
21 Wen Hezron don rish sixty years, e kon marry Gilead sista wey Makir bi dia papa and e born Segub for am.
22 Na Segub bi Jair papa, wey get twenty three towns for Ramot land.
23 But Geshur and Aram win Jair, Kenat and sixty towns for der. All dis shidren na Makir wey bi Gilead papa grand-grand shidren.
24 Afta Hezron don die, Kaleb kon sleep with Efrat wey bi en papa wife and e born Ashhur wey bi Tekoa papa.
25 Jerahmeel wey bi Hezron first son, en shidren na:
26 Jerahmeel get anoda wife wey dem dey koll Atarah and na en bi Onam mama.
27 Ram wey bi Jerahmeel first son, en shidren na:
28 Onam sons na:
29 Na Abihail bi Abishur wife and e born Ahban and Molid for am.
30 Nadab sons na:
31 Appaim son na:
32 Jeda wey bi Shammai broda, en sons na:
33 Jonatan sons na:
34 Sheshan born only girls.
35 Sheshan give en girl pikin to en savant as wife and e kon born Attai for am.
36 Na Attai bi Natan papa, while Natan kon bi Zabad papa.
37 Na Zabad bi Eflal papa, while Eflal born Obed.
38 Obed na Jehu papa and Jehu na Zabud papa.
39 Na Zabud bi Helez papa and Helez na Eleasah papa.
40 Eleasah born Sismai and na Sismai bi Shallum papa.
41 Jekamaya wey born Elishama, na Shallum bi en papa.
42 Kaleb wey bi Jerahmeel broda, en sons na:
43 Hebron sons na:
44 Shema na Raham and Jorkeam papa. Rekem na Shammai papa.
45 Shammai son na Maon wey bi Bet-Zur.
46 Kaleb girl-friend wey dem dey koll Efah kon born Haran, Moza and Gazez. Na Haran bi Gazez papa.
47 Jahdai sons na:
48 Kaleb girl-friend wey bi Maaka born Sheba and Tirhana.
49 Na Maaka still born Shaaf wey bi Madmanna, Sheva, Makbena and Gibea papa. Kaleb girl pikin na, Aksah.
50 All dis na Kaleb shidren-shidren.
51 Salma wey bi Betlehem papa, naim still born Haref wey bi Bet-Gada papa.
52 Shobal wey bi Kiriat-Jearim papa, en sons na:
53 Kiriat-Jearim family na: Itrite, Put, Shumat and Mishra pipol. Pipol for Zorat and Eshtaol kom from dis group.
54 Salma sons na:
55 while di skribe pipol wey dey stay for Jabez na: Tirat, Shimeat and Sukat. Dis na Ken pipol wey kom from Hamat, wey bi Rekab papa.