1 Crônicas 1

PCM

1 Na Adam born Seth, Seth born Enosh, Enosh born Kenan

2 and na Kenan born Mahalalel. Na Mahalalel bi Jared papa.

3 Jared born Enoch, Enoch born Metuselah, Metuselah kon born Lamek.

4 Lamek born Noah,

5 Jafet shidren na:

6 Gomer shidren na:

7 Javan shidren na:

8 Ham shidren na:

9 Kush shidren na:

10 Na Kush born Nimrod

11 Na Mizraim born

12 Patrus, Kasluh, Krete (wey Filistia pipol from kom) and Kaftor pipol too.

13 Na Kanaan bi

14 Na Kanaan still born Jebus, Amor, Girgash,

15 Hiv, Ark, Sin,

16 Arvad, Zemar and Hamat pipol.

17 Shem shidren na:

18 Na Arfaxad born Shelah

19 Eber born two pikin:

20 Joktan shidren na

21 Hadoram, Uzal, Diklah,

22 Ebal, Abimael, Sheba,

23 Ofir, Havilah and Jobab pipol.

24 Na Shem and Abram family pipol bi dis:

25 Eber, Peleg, Reu,

26 Serug, Nahor, Terah

27 and Abram wey God shange en name to Abraham.

28 Abraham born two sons:

29 Dis na dia shidren-shidren:

30 Mishma, Dumah, Massa, Hadad, Tema,

31 Jetur, Nafish and Kedemah. Na Ishmael shidren dem bi.

32 Keturah wey bi Abraham girl-friend, na-im born Zimran, Jokshan, Medan, Midian, Ishbak and Shuah.

33 Midian shidren na

34 Na Abraham bi Isaak papa.

35 Esau shidren na:

36 Elifaz shidren na:

37 Reuel shidren na:

38 Seir shidren na:

39 Lotan shidren na:

40 Shobal shidren na:

41 Anah son na

42 Ezer shidren na:

43 Na di kings wey rule Edom land before any king rule Israel pipol bi dis.

44 Wen Bela die, Jobab wey bi Zera pikin wey kom from Bozrah kon take-ova as king.

45 Wen Jobad die, Husham wey kom from Teman land kon take-ova as king.

46 Wen Husham die, Hadad wey Bedad born kon take-ova as king and e rule from Avit town. E win Midian pipol for war for Moab.

47 Wen Hadad die, Samlah wey kom from Masrekah kon take-ova as king.

48 Wen Samlah die, Shaul wey kom from Rehobot near di river kon take-ova as king.

49 Wen Shaul die, Baal-Hanan wey Akbor born kon take-ova as king.

50 Wen Baal-Hanan die, Hadad wey kom from Pau kon take-ova as king. En wife name na Mehetabel, wey bi Matred pikin and na Me-Zahab bi Matred mama.

51 Hadad kon die.

52 Oholibama, Elah, Pinon,

53 Kenaz, Teman and Mibzar,

54 Magdiel and Iram. All dis na dis na Edom shiefs.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado