1 Crônicas 3

PCM

1 Dis na shidren wey dem born for David wen e dey Hebron:

2 Di third one na Absalom, en mama name na Maaka and na Talmai wey bi Geshur king, born am;

3 Shefataya na di fift one and en mama name na Abital;

4 Dis na di six shidren wey dem born give David for Hebron where e for rule for seven years and six monts.

5 Shimea, Shobab, Natan and Solomon na di sons wey dem born give David for Jerusalem and na Batsheba wey bi Ammiel pikin, bi dia mama.

6 David oda nine shidren na: Ibhar, Elishua, Elifelet,

7 Nogah, Nefeg, Jafia,

8 Elishama, Eliada and Elifelet.

9 Na David sons bi dis, dem nor kount di sons wey en girl-friends born for am. Tamar na dia sista.

10 Solomon born Rehoboam,

11 Jehoshafat born Joram,

12 Joash born Amazaya

13 Ahaz born Hezekaya;

14 Amon na Josaya papa.

15 Josaya sons na:

16 Jehoiakim sons na:

17 Jehoiashin sons wey Babilon pipol karry go prison na:

18 Malkiram, Pedaaya, Shenazzar, Jekamaya, Hoshama and Nedabaya.

19 Pedaaya shidren-shidren na:

20 Zerubabel oda five shidren na:

21 Hananaya shidren-shidren na:

22 Shekanaya born only

23 Nearaya three sons na:

24 Elioenai get seven sons and dem bi:

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado