Salmos 9

PCM

1 My God, I go tank Yu with all my heart;

2 I go sing with joy bikos of Yu.

3 bikos as my enemies si Yu,

4 Naw, yor judgement don favor mi

5 Yu make di nashons dey fear kon distroy wiked pipol,

6 My enemies don die finish forever;

7 But God go reign forever

8 E go judge di world well

9 Na God dey guide doz wey dem dey opress;

10 Doz wey dey loyal to Yu,

11 E good make wi sing praiz to God wey dey rule from Jerusalem.

12 Bikos di Pesin wey dey ponish doz wey kill pipol,

13 My Oga God, make Yu sorry for mi.

14 Save mi so dat I go fit praiz Yu for publik for Jerusalem gate.

15 Wiked pipol don fall enter di pit wey dem dig for odas.

16 Dem don know God naw,

17 Wiked pipol go die enter grave.

18 But God nor go forget doz wey dey kry for help.

19 My Oga God, make Yu raiz-up!

20 Make dem fall with fear.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado