Salmos 64

PCM

1 My God, make Yu listin to mi as I dey komplain!

2 Make Yu hide mi from wiked men plan;

3 Dem don sharp dia tongue like swod

4 From where wiked pipol hide put, dem dey shot innocent pipol

5 Dem dey enkourage each oda to do wiked tins

6 As dem dey plan dia evil, dem go sey,

7 But God go shot dem;

8 Na dia own bad word go kill dem.

9 Den evribody go dey fear

10 Pipol wey dey fear God go happy,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado