Salmos 62

PCM

1 I dey kwayet dey wait,

2 Na-im bi my Rock and Salvashon;

3 How long una go dey treaten one man?

4 Dem dey spend all dia time dey plan how dem go take finish mi.

5 But my soul and body dey kwayet dey wait for God,

6 Na-im bi my Rock and Salvashon;

7 My viktory and honor dey kom from God.

8 My pipol, make una always dey trust God,

9 Human being bi like ordinary dirty wey breeze dey blow

10 So, make yu nor trust wetin yu get thru opreshon!

11 God don tok many times sey,

12 and my love nor dey fail.”

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado