1 My God, make Yu hear as I dey kry!
2 From di end of di eart, I kry kom meet Yu for help,
3 True-true, na Yu dey save mi;
4 Make Yu let mi stay yor temple forever,
5 Yu know wetin I promise
6 Mi wey bi king, make Yu give mi long life,
7 Make di king rule with God proteshon forever.
8 Den, I go dey sing praiz yor name forever