Salmos 58

PCM

1 Una wey dey rule, una dey judge well?

2 No! Na bad tins una dey plan for una mind

3 Dem born dis wiked pipol with sin for dia heart;

4 Dia spit bi like wiked snake own;

5 bikos dem nor won hear di nois wey di pesin

6 So my God, make Yu break dia tit!

7 Make dem vanish like wota wey dey flow!

8 Make dem bi like snail wey dey die as dem dey waka!

9 God go swip dem trowey kwik-kwik,

10 Pipol wey dey fear God go happy wen dem si wiked pipol dey fall.

11 Den for di end, evribody go sey,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado