1 My God, I go praiz Yu,
2 My Oga God, I dey kry to Yu for help
3 My God, Yu don bring mi kom out from grave.
4 All of una wey dey fear God,
5 Bikos en vexnashon nor dey tey, but en favor dey last forever! Even doh I kry for nite,
6 Dat time wen I don get evritin wey I nid, den I go kon sey,
7 But my God, wen yor favor don sikure mi like mountin,
8 My God, I dey kry
9 “Wetin Yu go gain if I die?
10 My Oga God, make Yu hear mi kon sorry for mi.
11 Naw, Yu don turn my sorrow to happiness.
12 so dat I go sing praiz Yu and I nor go kwayet.