Salmos 17

PCM

1 My Oga God, make Yu hear my kry for help, den judge my kase.

2 Show sey I dey innocent,

3 Na nite wen I dey sleep Yu take test my mind kon shek my heart.

4 I don follow yor kommand wey

5 Na only yor ways I dey follow; I neva stop to follow Yu.

6 My God, I dey pray to Yu, bikos I know sey Yu go ansa.

7 Make Yu use yor wonders take show mi yor love wey nor dey fail.

8 Make Yu protet mi as pesin dey protet en own eye.

9 Make Yu protet mi from wiked pipol wey dey attack mi;

10 bikos dem nor dey sorry for pesin.

11 Dem don gada round mi naw

12 Dem bi like lion wey dey hongry and dem nor fit wait to tear mi to pieces.

13 My Oga God, make Yu raiz-up!

14 My God, with di pawa wey dey yor hand,

15 Bikos I dey raitious, I go si Yu.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado