Salmos 137

PCM

1 As wi sidan near Babilon River,

2 Wi trowey and hang awa harps

3 bikos na for der di pipol wey katch us, sey make wi sing Jerusalem song for dem;

4 But how wi won take sing God song for land where di pipol

5 O-o my Jerusalem, if I forget yu, make my rite hand die,

6 If I nor remember Yu again or si Jerusalem as where my joy from dey kom,

7 My God, make Yu remember wetin Edom pipol do wen dem

8 Babilon pipol! God go soon distroy una.

9 Di pesin wey go take una shidren dem take nak rock,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado