1 Make wi tank God,
2 Make evribody for Israel sey:
3 Make Aaron shidren-shidren wey bi priests sey,
4 Make evribody wey dey fear God sey,
5 Wen I dey trobol,
6 God dey my side, so I nor go fear.
7 Yes, God dey my side; E go help mi.
8 E betta to trust God,
9 E betta to trust God,
10 Wiked nashons gada around mi,
11 Yes! Dem gada round kon attack mi,
12 Dem gada mi like bee,
13 My enemies try well-well to kill mi,
14 Na God dey give mi pawa kon make mi sing new song;
15 Na songs for joy and viktory dem dey sing for di kamp of pipol wey dey fear and obey God,
16 God don win di war with en strong rite hand.
17 So I nor go die,
18 Even doh God don ponish mi well-well,
19 Di gate wey raitious pipol dey pass enter,
20 Na dis gate dem dey pass go God present and pipol wey dey obey God,
21 I dey tank Yu sey Yu ansa my prayers kon make us win,
22 bikos di stone wey di pipol wey dey build rijet,
23 Dis na God handwork
24 Dis na di day wey God make,
25 Oga God, wi dey beg make Yu save us!
26 Make una bless di pesin wey dey kom with God name.
27 Di Oga na God, so make wi start di celebrashon with sakrifice,
28 Na Yu bi my God and I go praiz Yu!
29 So make wi tank God,