Números 8

PCM vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 God kon tell Moses:
1 O Senhor Deus disse a Moisés:
2 “Go tell Aaron sey make e put di seven lamp for where di lite go for dey shine for di lampstand front.”
2 — Fale com Arão e diga-lhe o seguinte: quando você colocar as sete lamparinas no candelabro , faça com que as lamparinas iluminem o espaço em frente do candelabro.
3 So Aaron do as dem tell am. E put di lamp for di lampstand front, just as God kommand Moses.
3 E Arão fez assim: colocou as lamparinas de modo que iluminassem o espaço em frente do candelabro, como o Senhor havia ordenado a Moisés.
4 Dis na how dem take make di lampstand: from di top go rish bottom, dem make am with gold, just as God show Moses.
4 O candelabro era de ouro batido: a sua base, as suas flores, tudo era de ouro batido, de acordo com o modelo que o Senhor havia mostrado a Moisés.
5 God tell Moses:
5 O Senhor Deus disse a Moisés:
6 “Make yu take Levi pipol komot for where Israel pipol dey kon wosh dem, so dat dem go dey holy.
6 — Separe os levitas dos outros israelitas e purifique-os .
7 Dis na how yu go take make dem holy: Sprinkol di holy wota for dia body, den tell dem sey make dem shave di hair for dia whole body kon wosh dia klot, so dat dem go dey holy.
7 Para purificá-los, faça o seguinte: borrife sobre eles a água da purificação. Eles devem rapar todo o corpo e lavar as suas roupas. Assim, ficarão purificados.
8 Dem go take one small melu with korn ofrin wey bi fine flower wey dem mix with olive oil; den yu go take anoda small melu for di holy ofrin.
8 Então pegarão um touro novo, com a oferta de cereais, feita da melhor farinha misturada com azeite. E você pegará outro touro novo como oferta para tirar pecados.
9 Yu go take Levi pipol kom di tent where dem for dey do meetin kon gada all di kommunity for Israel.
9 Em seguida você reunirá todo o povo de Israel e fará com que os levitas fiquem em frente da Tenda Sagrada .
10 Yu go take Levi pipol kom where God dey and Israel pipol go put dia hand for Levi pipol head;
10 Então o povo de Israel porá as mãos sobre a cabeça dos levitas,
11 den Aaron go offa Levi pipol to God as special ofrin from Israel, so dat dem go do God work.
11 e aí Arão separará os levitas para mim como uma oferta especial dos israelitas. Assim, os levitas poderão fazer o meu serviço.
12 “Levi pipol go put dia hand on-top di two melu head; dem go give one as ofrin to klean demsef and di oda one as burnt ofrin, so dat dem go dey holy.
12 Os levitas colocarão as mãos sobre a cabeça dos dois touros. Um deles será oferecido como oferta para tirar pecados, e o outro, como oferta que será completamente queimada para purificar os levitas.
13 Yu go offa Levi pipol to God and Aaron and en sons go kare for dem.
13 — Separe os levitas como uma oferta especial para mim, e que Arão e os seus filhos sejam os chefes deles.
14 So yu go separate Levi pipol from di oda pipol for Israel and Levi pipol go kon bi my own.
14 Separe os levitas dos outros israelitas a fim de que sejam meus.
15 “Afta dis, Levi pipol go-go do my work for di tent wey dem for dey do meetin. So yu must klean and give dem to God as special ofrin.
15 Depois que você purificar e separar os levitas, eles estarão preparados para trabalhar na Tenda.
16 I don use dem take replace all di first-born for Israel and dem bi my own forever.
16 Eles foram separados do meio dos israelitas, para serem meus, em lugar dos filhos mais velhos do povo de Israel. Eles são meus.
17 Wen I kill all di first-born wey dey Egypt, I make all di first sons and animal for Israel holy, so dat dem go bi my own.
17 Quando matei todos os primeiros filhos dos egípcios, eu separei para mim o filho mais velho de cada família israelita e a primeira cria de cada animal.
18 So I don use Levi pipol replace all di first-born sons for Israel.
18 Agora estou ficando com os levitas em lugar de todos os primeiros filhos dos israelitas.
19 From among Israel pipol, I don give Levi pipol as gift to Aaron and en sons, so dat dem go do di work wey Israel pipol suppose do for di tent where dem for dey do meetin and dem go guide Israel pipol from di wahala wey go happen if dem go near di sanctuary.”
19 Agora entrego os levitas a Arão e aos seus filhos como uma oferta dos israelitas a fim de trabalharem na Tenda para o povo de Israel, para conseguirem o perdão dos pecados e para protegerem os israelitas de alguma desgraça , se chegarem muito perto do Lugar Santo .
20 So Moses, Aaron and Israel pipol kon offa Levi pipol, just as God kommand.
20 Assim, Moisés, Arão e todo o povo de Israel cumpriram tudo o que o Senhor havia ordenado a Moisés a respeito dos levitas.
21 Levi pipol go klean and wosh dia klot, den Aaron give dem as special gift to God. E still do di sakrifice to make dem holy.
21 Os levitas se purificaram e lavaram as suas roupas, e Arão os separou como uma oferta especial ao Senhor e fez a cerimônia da purificação para eles.
22 Di pipol do all di tins wey God kommand Moses about Levi pipol. So Levi pipol kon dey do di work for di tent where dem for dey do meetin and na Aaron and en sons, bi dia oga.
22 O povo fez tudo o que o Senhor havia ordenado a Moisés a respeito dos levitas. Assim, eles foram escolhidos para trabalhar na Tenda Sagrada, dirigidos por Arão e pelos seus filhos.
23 God tell Moses,
23 O Senhor Deus disse a Moisés:
24 “From doz wey bi twenty-five years go among Levi pipol, na dem go do God work for di tent where dem for dey do meetin
24 — A lei a respeito dos levitas é esta: com a idade de vinte e cinco anos cada levita começará o seu trabalho na Tenda Sagrada
25 and dem go ritaya wen dem don rish fifty years.
25 e aos cinquenta anos deixará de trabalhar.
26 Dem fit help dia brodas for di work; dey give dem wetin dem wont, but make dem nor do any work. Dis na wetin yu go tell Levi pipol to do koncerning dia work for di sanctuary.”
26 Depois dessa idade os levitas poderão ajudar os seus companheiros no trabalho deles na Tenda, porém não serão responsáveis por nenhum serviço. É assim que você deverá organizar o serviço dos levitas.

Ler em outra tradução

Comparar com outra