Números 35

PCM vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 Den God tell Moses for Moab opposite Jordan River near Jeriko:
1 Nas planícies de Moabe, perto do rio Jordão, na altura de Jericó, que ficava no outro lado do rio, o Senhor disse a Moisés o seguinte:
2 “Make yu tell Israel pipol sey, ‘From among una propaty, make una give Levi pipol di towns wey dem go stay. Una must give Levi pipol land wey get grass near di towns.
2 — Mande que os israelitas, das terras que vão receber, deem aos levitas algumas cidades onde estes possam morar e também terras de pastagens ao redor delas.
3 So dat dem go get town wey dem go stay and dia grassland go bi for dia kattle and all dia animals.’
3 Essas cidades serão dos levitas, e eles morarão nelas. As terras ao seu redor serão para o gado, para as ovelhas e as cabras e para os outros animais.
4 “Di grassland wey dey near di town wey una go give Levi pipol go long rish five hundred yard from di wall for di town.
4 Os pastos ficarão em volta de toda a cidade, numa distância de quatrocentos e cinquenta metros a partir da muralha.
5 Una must measure 1,000 yard from outside di wall for di town wey dey di east kon measure 1,000 yard from di sout-side and 1,000 yard from di west; di nort go bi 1,000 yard and all di towns go dey di middle. Dis aria must bi dia grassland for di town.
5 Todo o terreno formará um quadrado de novecentos metros de cada lado, isto é, medirá a mesma coisa a leste e a oeste, ao norte e ao sul. A cidade ficará no meio, e os pastos ficarão em volta.
6 “Naw, from dis towns wey una give Levi pipol, una must choose six towns wey dey save wey pesin wey kill somebody go fit hide put. And una must give dem anoda forty-two towns
6 — Deem aos levitas seis cidades para fugitivos. Se um homem, sem querer ou por engano, matar alguém, poderá fugir para uma dessas cidades. Além dessas, vocês darão aos levitas quarenta e duas cidades.
7 with dia grassland. So di whole land go bi forty-eight.
7 Portanto, o total será de quarenta e oito cidades, todas elas com pastos ao seu redor.
8 Dis towns must bi Israel pipol own. Di tribes wey big go give more land to Levi pipol, while di small tribes go give small land to Levi pipol. Each tribe go give Levi pipol akordin to di propaty wey dem get.”
8 O número de cidades de levitas em cada tribo será determinado pelo tamanho do seu território, isto é, dos territórios maiores será escolhido um número maior de cidades, e dos territórios menores, menor número de cidades.
9 God tell Moses:
9 O Senhor Deus mandou que Moisés
10 “Make yu tell Israel pipol sey: ‘Wen dem don cross Jordan River enter Kanaan land,
10 dissesse ao povo de Israel o seguinte: — Quando vocês atravessarem o rio Jordão para entrar em Canaã,
11 dem go choose save towns wey pesin wey kill somebody by mistake go fit run go hide.
11 deverão escolher algumas cidades para fugitivos, onde poderá ficar morando qualquer homem que, sem querer ou por engano, tenha matado alguém.
12 E go dey save for der from di family wey e kill dia pikin. Anybody wey kill pesin, dem must hear from am first before una go kill-am.
12 Ali ele ficará a salvo do parente da vítima que estiver procurando vingança e não morrerá sem ter sido julgado em público.
13 Make una choose six towns,
13 Escolham seis cidades para fugitivos,
14 three for Jordan River east and three for Kanaan land.
14 três a leste do rio Jordão e três na terra de Canaã.
15 Dis towns go dey save for Israel pipol and for di strenjas wey dey stay with una for naw or forever. Anybody wey kill pesin by mistake go fit run go hide for one of dis towns.
15 Essas seis cidades serão de refúgio, tanto para os israelitas como para os estrangeiros que moram com vocês, seja só por algum tempo, seja para sempre. Quem tiver matado alguém sem querer ou por engano poderá ficar refugiado ali.
16 “ ‘But if e use iron take nak pesin die, e must die too, bikos e kill pesin.
16 — ausente —
17 If na big stone e take kill di pesin, e must die too, bikos e kill pesin.
17 — ausente —
18 Or if na wood e take kill di pesin, e must die, bikos e kill pesin.
18 — ausente —
19 Di pesin wey dem kill, en family memba go take revensh. Anytime wey e si di pesin wey kill en broda, e fit kill-am.
19 Quando o parente mais chegado do morto encontrar o assassino, deverá matá-lo.
20 If anybody hate somebody kon push di pesin or use sometin take stone di pesin die
20 — Se um homem empurrar o outro com ódio ou jogar alguma coisa contra ele com má intenção, e ele morrer;
21 or e nak di pesin die, e must die too, bikos e kill pesin. Di family memba go take revensh. Anytime wey dem si di pesin wey kill dia broda, dem go kill-am too.
21 ou se um homem esmurrar um inimigo, e este morrer, o culpado será morto, pois é um assassino. Quando o parente mais chegado do falecido encontrar o assassino, deverá matá-lo.
22 “ ‘But if na by mistake pesin take kill somebody, weda e push or stone am
22 — Mas pode acontecer que alguém, sem querer, empurre o companheiro que não era seu inimigo; ou atire, sem má intenção, alguma coisa contra ele.
23 or nak who nor bi en enemy by mistake,
23 Pode acontecer também que alguém, sem ver, atire uma pedra que venha a cair em cima de alguém e cause a sua morte. Porém os dois não eram inimigos, e quem matou não fez isso de propósito.
24 for dis kind kase, di kommunity go judge between di pesin wey kill and di one wey won revensh.
24 Nesses casos o povo julgará a favor do que matou sem querer e não a favor do homem que era responsável por vingar a morte do seu parente.
25 Di kommunity go protet di pesin wey kill from doz wey won kill-am and dem must allow am go di save town until di High Priest don die.
25 O povo deverá proteger o homem que matou sem querer, não deixando que ele seja morto pelo parente do homem que morreu. O povo o fará voltar à cidade de refúgio para onde havia fugido, e ali o assassino ficará até a morte do Grande Sacerdote , que foi ungido com azeite sagrado.
26 “ ‘If di pesin wey kill pesin komot from di save town wey e hide put
26 Mas, se em qualquer tempo o homem que matou alguém sair da cidade de refúgio para onde havia fugido,
27 and if dem kill-am, den who kill-am nor go dey guilty.
27 e o responsável por vingar a morte do seu parente o encontrar, ele poderá matá-lo e não será culpado por essa morte.
28 Di pesin wey kill pesin must stay for di save town until di High Priest go die, afta dis, e go fit go house back.
28 O homem que matou alguém deverá ficar na sua cidade de refúgio até a morte do Grande Sacerdote, mas depois poderá voltar para a sua casa.
29 “ ‘Una and una shidren go obey dis law for anywhere wey una dey.
29 Essas ordens serão uma lei para vocês e os seus descendentes, em todos os lugares onde vocês morarem.
30 “ ‘Anybody wey dem akuiz sey e kill pesin go dey guilty, dem go fit kill-am, if two or more pipol bear witness sey na true. But if na only one pesin tok against am, den dat one nor rish to kill-am.
30 — Quem matar uma pessoa será condenado à morte, conforme o que duas ou mais testemunhas disserem; uma testemunha só não basta para condenar alguém à morte.
31 “ ‘Dem must kill di pesin wey kill anoda pesin; e nor go fit run from wetin e do.
31 A vida de um criminoso condenado à morte não pode ser comprada com dinheiro. Ele será morto.
32 “ ‘If somebody go hide for di save town, make una nor allow am pay any money to take go house back, until di High Priest die.
32 Também não aceitem dinheiro para libertar aquele que tiver fugido para uma cidade de refúgio e que quiser voltar para a sua terra antes da morte do Grande Sacerdote.
33 “ ‘If una do like dat, una go spoil di land where una dey stay. Di pesin wey kill pesin dey spoil di land and unless dem kill-am, dem nor go fit klean di land where dem for kill pesin.
33 Portanto, não profanem com crimes de sangue a terra onde vocês vivem, pois os assassinatos profanam o país. E a única maneira de se fazer a cerimônia de purificação da terra onde alguém foi morto é pela morte do assassino.
34 Israel pipol, make una nor spoil di land wey I dey give una, bikos na mi bi God and I dey stay among una.’ ”
34 Não tornem impura a terra onde vocês vão morar, pois eu também estou no meio dela. Eu, o Senhor , vivo no meio dos israelitas.

Ler em outra tradução

Comparar com outra