Números 27

PCM vs NVI

Sair da comparação
NVI Nova Versão Internacional
1 Den di dotas wey Zelofehad wey Hefa born, wey Gilead born, wey Makir born, wey Manasseh born wey Josef born kon kom. Di girls names na, Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.
1 Aproximaram-se as filhas de Zelofeade, filho de Héfer, neto de Gileade, bisneto de Maquir, trineto de Manassés; pertencia aos clãs de Manassés, filho de José. Os nomes das suas filhas eram Maalá, Noa, Hogla, Milca e Tirza.
2 Dem stand before Moses, Eleazar di priest, di leaders and all di pipol wey gada for di tent where dem for dey do meetin door-mot kon sey,
2 Elas se prostraram à entrada da Tenda do Encontro diante de Moisés, do sacerdote Eleazar, dos líderes de toda a comunidade, e disseram:
3 “Awa papa die inside wildaness, aldo e nor join Korah pipol and doz wey gada demsef against God; but e die bikos of en own sin.
3 "Nosso pai morreu no deserto. Ele não estava entre os seguidores de Corá, que se ajuntaram contra o Senhor, mas morreu por causa do seu próprio pecado e não deixou filhos.
4 Wetin go make awa papa name lost from en family, bikos e nor get man pikin? So make yu give us propaty from di ones wey awa papa family get.”
4 Por que o nome de nosso pai deveria desaparecer de seu clã por não ter tido um filho? Dê-nos propriedade entre os parentes de nosso pai".
5 So Moses take dia kase go meet God.
5 Moisés levou o caso perante o Senhor,
6 God tell Moses:
6 e o Senhor lhe disse:
7 “Zelofehad dotas ask for wetin dey rite. So yu must give dem dia papa propaty among dia family.
7 "As filhas de Zelofeade têm razão. Você lhes dará propriedade como herança entre os parentes do pai delas, e lhes passará a herança do pai.
8 “Yu must tell Israel pipol sey, ‘If man die and e nor get man pikin, den una go give en propaty to en dotas;
8 "Diga aos israelitas: Se um homem morrer e não deixar filho, transfiram a sua herança para a sua filha.
9 and if e nor get dotas, den una go give en propaty to en brodas;
9 Se ele não tiver filha, dêem a sua herança aos irmãos dele.
10 but if e nor get brodas, den una go give en papa brodas en propaty;
10 Se não tiver irmãos, dêem-na aos irmãos de seu pai.
11 if en papa nor get brodas, den una go give en propaty to di pesin wey dey klose to am pass for en family and e go take am. Dis go bi law wey Israel must obey, bikos na God kommand.’ ”
11 Se ainda seu pai não tiver irmãos, dêem a herança ao parente mais próximo em seu clã". Esta será uma exigência legal para os israelitas, como o Senhor ordenou a Moisés.
12 Den God tell Moses, “Klimb go Abarim Mountin, so dat yu go si di land wey I don give Israel pipol.
12 Então o Senhor disse a Moisés: "Suba este monte da serra de Abarim e veja a terra que dei aos israelitas.
13 Wen yu don si am, yu go die, just as yor broda Aaron take die.
13 Depois de vê-la, você também será reunido ao seu povo, como seu irmão Arão,
14 Bikos for Zin Wildaness where di pipol for komplain against mi, yorsef komplain against my kommand wen yu suppose show how I dey holy, bikos of Meribah wota for Kadesh.”
14 pois, quando a comunidade se rebelou nas águas do deserto de Zim, vocês dois desobedeceram à minha ordem de honrar minha santidade perante eles". Isso aconteceu nas águas de Meribá, em Cades, no deserto de Zim.
15 Den Moses tell God:
15 Moisés disse ao Senhor:
16 “Oga God wey dey give life, make Yu choose one man wey go lead di pipol,
16 "Que o Senhor, o Deus que a todos dá vida, designe um homem como líder desta comunidade
17 pesin wey go-go out before dem and kom back before dem and wey go lead dem, so dat God pipol nor go bi like sheep wey nor get who dey guide dem.”
17 para conduzi-los em suas batalhas, para que a comunidade do Senhor não seja como ovelhas sem pastor".
18 God ansa, “Make yu take Joshua wey Nun born kon put yor hand for en head, bikos na-im go fit lead dem;
18 Então o Senhor disse a Moisés: "Chame Josué, filho de Num, homem em quem está o Espírito, e imponha as mãos sobre ele.
19 tell am make e stand before Eleazar di priest; before all di kommunity, den announce am as di pesin wey go take-ova from yu.
19 Faça-o apresentar-se ao sacerdote Eleazar e a toda a comunidade e o comissione na presença deles.
20 Give am some of yor pawa, so dat all di kommunity go obey am.
20 Dê-lhe parte da sua autoridade para que toda a comunidade de Israel lhe obedeça.
21 E go stand before Eleazar wey go-go hear from God akordin to di Urim. Akordin to en kommand, dem go-go out and kom in, both en and all Israel pipol.”
21 Ele deverá apresentar-se ao sacerdote Eleazar, que lhe dará diretrizes ao consultar o Urim perante o Senhor. Josué e toda a comunidade dos israelitas seguirão suas instruções quando saírem para a batalha".
22 Moses do as God kommand am. E sey make Joshua stand before Eleazar di priest and di whole kommunity for Israel.
22 Moisés fez como o Senhor lhe ordenou. Chamou Josué e o apresentou ao sacerdote Eleazar e a toda a comunidade.
23 E put en hand for Joshua head kon sey na-im go take-ova from am. E do evritin, just as God kommand am.
23 Impôs as mãos sobre ele e o comissionou. Tudo conforme o Senhor tinha dito por meio de Moisés.

Ler em outra tradução

Comparar com outra